Buhari meet APC leaders Ahead Of The APC National Convention 2022

0
APC National Convention: Buhari meet APC leaders, consensus candidates dey table
Buhari meet APC leaders Ahead Of The APC National Convention 2022

All Progressives Congress [APC] 2022 National Convention na big focus for many Nigerians now.

Last minute meetings-upon-meetings na im dey take place for Aso Rock sake of Nigeria ruling party – APC.

APC National Convention to chose new party leaders go hold on Saturday for Abuja.

President Muhammadu Buhari na im dey host dis tok-tok to pave way for di 26 March, 2022 political gathering.

Buhari on Thursday evening meet APC members of di national assembly, according to presidential sources.

Thousands of politicians don dey already gada for Nigerian capital ahead of di big political meeting of di kontri governing party.

APC National Convention: Buhari meet APC leaders, consensus candidates dey table

After dat meeting, tori be say dem don resolve to work towards choosing consensus candidates on Saturday.

Politicians wey di political party elect for dis long awaited meeting na im go lead di APC to contest di Nigeria 2023 general election.

Since 2014, when they formed Nigeria’s current ruling party, the APC, all of the people who become National Chairman come from a group.

And as things stand on Friday, a day before the party’s national convention, the All Progressives Congress will have to pick consensus candidates, too.

In Nigeria, the APC National Convention and politics
Nigeria’s general election in 2023 will be a big test for the APC because they want to stay in charge of the country after President Muhammadu Buhari has served two full terms.

People in Nigeria’s election office, the Independent National Electoral Commission [INEC], have announced new dates for the 2023 general election.

On February 25, 2023, there will be elections for both the president and the National Assembly.

Governing and State House of Assembly votes will be held on March 11, 2023, while that time

When the Electoral Act Amendment Bill 2021 was passed in February, President Muhammadu Buhari signed it into law.

People who run for office in 2023 will have to change how they plan for the election because of a new law.

People in the APC will start meeting with President Buhari to make sure everything is worked out.

party to settle all interests.

APC National Convention: Buhari meet APC leaders, consensus candidates dey table

“Wen we bin come together to form do All Progressives Congress, nearly 8 years ago our goal dat time na National Salvation.

“Our resolve dat time bin dey unshakable, our motivation bin dey patriotic and noble”.

President Muhammadu Buhari tok for meeting with members of Progressive Governors’ Forum – wey be all serving state govnors wey be members of di party – on 23 March.

Buhari also host di founding fathers of di party to a dinner on Thursday night 24 March.

READ ALSO: REMA RELEASES HIS MUCH ANITICIPATED ALBUM ‘RAVE & ROSES’

APC National Convention drama

All Progressives Congress 2022 national convention build-up don witness plenti drama for dia party headquarters for Abuja.

On Monday 7 March, 2022 police officers bin block all di entry point into di party office.

From di whole issue, Niger State Govnor Abubakar Bello assume office as di acting chairman of di Caretaker Extraordinary Convention Planning Committee of di party.

Di following day e approve di recommendation by di committee on zoning.

Dis na di position wey di govnor of Yobe State, Mai Bala Buni bin dey hold before e travel abroad.

Party leaders like govnors and lawmakers dem rush into di party headquarters to hold toks wit di Govnor Sani Bello, afta dat announcement.

APC National Convention: Buhari meet APC leaders, consensus candidates dey table

A week later, President Muhammadu Buhari meet Chairman of di APC Caretaker/Extraordinary Convention Planning Committee (CECPC), Govnor Mai Mala Buni for London.

President Buhari, during di 15 March meeting, ask Buni to take charge of di APC convention and ensure say evri-evri go smoothly.

Di Nigerian leader also write a letter to Chairman of APC Governors’ Forum, Atiku Bagugu, wia e order am to ensure say oga Buni take charge immediately.

A week afta di London meeting, court clear di way for Nigeria ruling party to hold dia big election alias National Convention on 26 March, 2022.

Between November 2021 and March 2022 APC don shift dia convention up to six times sake of internal party gbas-gbos.

Latest tori be say Senate President, Ahmad Lawan, don tok say “unity list” go ready and dem go make am public by Friday.

Leave a Reply